Ashawo
Appearance
Ashawo na pesin wey dey yuz im bodi tek dey mek moni. Ashawo nor bi work, but bikos of povati, meni wumen an even smol gel dem don join di ashawo work. To slip with smol smol gel na krime for meni kontri and pesin wey govmet kach fit go prisin.